Charle we dey joke then have fun, then troll with memes small but seriously, Jesus dey come o. Wey the speed He dey take come, efast than Captain Marvel sef; Thor eelightning sef bed… Wey you see say how Dr. Strange see just one out of 14 opepepeepe (million) ways no, so naaah idey o……